album cover
Mobima
Pop
Mobima was released on December 18, 2021 by Say Record as a part of the album The Coming
album cover
Release DateDecember 18, 2021
LabelSay Record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sirel Dah Soldier
Sirel Dah Soldier
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ekhosu Ehigiator Nosa
Ekhosu Ehigiator Nosa
Songwriter

Lyrics

Ughe...
Vbghe ne wan ta!
SirEl...
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
Haa!
I pull up on my heart and put it on you
Baby anything I can give it to you
Them be dey fine way make them come in we two
Nah there them know say we don ready we too
I swear I don't say all my life nah for you
Baby anything I go do for you
Make dem dey say make them just dey yarn
I don dey ready say I chop them like yam
Shey den talk say, say SirEl nah from yans
Baby I nor mind I go ready chop shit
All the bullshit wey dem just dey yarn
Bea nah to come in between
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
My Sexy Mobima only you be my lover
Girlie for your sake I nor mind go borrow liver
Thunder must fire you wey dey say make I leave her
For sexy Mobima only you be my lover
Gi winegbue gha mu onigni gbege
Wor gi kan we
Wor gi kan we ghwe vinm ma
Thunder must fire you wey dey say make I leave her
For sexy Mobima only you be my liver
She say come again
She wan make I come again
See dem bad mouth dem don start to talk again
Shey don turn our world to their MATA
Dem don dey talk say she don finish kpata kpata
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
(Sexy Mobima)
(Sexy Mobima)
(Baby come)
(Baby come be my Bima)
(Sexy Mobima)
(Sexy Mobima)
(Baby see for your sake I dey shiver, shiver)
She say come again
She wan make I come again
See dem bad mouth dem don start to talk again
Shey don turn our world to their MATA
Dem don dey talk say she don finish kpata kpata
She say come again
She wan make I come again
See dem bad mouth dem don start to talk again
Shey don turn our world to their MATA
Dem don dey talk say she don finish kpata kpata
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby come
Baby come be my Bima
Sexy Mobima
Sexy Mobima
Baby see for your sake I dey shiver, shiver
Written by: Ekhosu Ehigiator Nosa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...