album cover
Temmer
134
Afro-Beat
Temmer was released on March 6, 2022 by 1433402 Records DK as a part of the album Temmer - Single
album cover
Release DateMarch 6, 2022
Label1433402 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ndumanu Junior Nwunimbom
Ndumanu Junior Nwunimbom
Songwriter

Lyrics

Welcome to the story of genuis in agwada
Started off as a little kid from the gutter
Woke up to my dream, serving music on a platter
Diggam sef for down bush, I'm all about the paper
Reme be dan love, pikin dem cam sawa soup
Money now na blessing, no man no di listen zouk
Fufu & Ogonno, Culture na my only cook
Cry poor sotay men their eye dem stop for chuck
Gone are those days family be determine ya success
Been in the game 16, or a bit less
If your goal for get this yari na to impress
U go shock say all di sentiments na for your purse
No time to relax, mile three on the map
Paye over ntanga, man juh get for adapt
Like nga weh no be loss, any bollo we attack
Infact U be fake Abeg Getout Cuz
( Na me!) na me go turn my gutter into Bank
( Na me!) na me go make hiphop for paye rank
( Na me!) Na me go give youth dem hope not a prank
( Na me!) Na me go dry out sorrows in your tank
I no fit temmer inside kwat, I get for bolo
Function some my kana checking then go chop achombo
Famille too di cry, momo get na only kolo
Man na IDP, toum okrika for mokolo
Katier dan di red, street dan di dry
Covid no di end, poison dan di shine
Dreams dan di bend, feed we na with swine
Youth dem dey for lon low voltage too na die
Grand dem box we card say perika no get Voice
Give us MCQs but in real life no choice
Flooding three much still yet business no di moist
Hatred na wah flag, with no Anthem ei must hoist
Na who di go farm? If na Njoka we di focus
Nga di use Charm sotay u soft like na mucus
Evil juh di pam chop your idle mind like locust
Look that cast fam, directam like George Lucas
( Na we!) na we go turn wah gutter into Bank
( Na we!) na we go make hiphop for paye rank
( Na we!) Na we go give youth dem hope not a prank
( Na we!) Na we go dry out sorrows in your tank
We no fit temmer inside kwat, we get for bolo
Function some wah kana checking then go chop achombo
Famille too di cry, momo get na only kolo
Man na IDP, toum okrika for mokolo
We no fit temmer inside kwat, we get for bolo
Function some wah kana checking then go chop achombo
Famille too di cry, momo get na only kolo
Man na IDP, toum okrika for mokolo
We no fit Temmer
We no fit Temmer
We no fit die
We no fit kwara
We no fit Temmer
We no fit Temmer
We no fit die
We no fit kwara
Written by: Ndumanu Junior Nwunimbom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...