album cover
Last Supper
267
Afro-Beat
Last Supper was released on March 23, 2022 by Sir Warri Music as a part of the album Speakable
album cover
Release DateMarch 23, 2022
LabelSir Warri Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Okpako Godson Sir
Okpako Godson Sir
Songwriter

Lyrics

Sound machine
Naija boys wey dey yanky stress
Tell them I'm set
Tell them more time
Yahra
Feel the vibes
I'm going in
No be agege bread Jesus eat for last super
No be Hennessy Jesus drink for last super
Be satisfied though (Bro)
You nor be new comer
I bad pass Benin boys wey dey stay upper
No be agege bread Jesus eat for last super
No be Hennessy Jesus drink for last super
Be satisfied though (Bro)
You no be new comer
I bad pass Benin boys wey dey stay upper
Jesus feed five thousand with five loaf and Two fishes
Some are not satisfied
Yea am talking about bad bitches
I tear dem slap like ubioma
Dem keep stitching
He no dey
My Chinese name na me nor get shi shi
Ehn ehn
Jesus dey come Warri
And I go take am to places
Were boys dey burn money
All this hype men dem too dey do do
Yes dem dey gum body
Emmy black say if skin no full no put body
You blow kpon you blow skun
You done forget say smokers are liable to die young
On the zion You don't know my move
Yeah **** am scaring though Cause am on fire like
Meshack shedrack and abedinigo
My lyrics so loud it fall the wall of jericho Corruption enter naija
Since wey pharoah let my people go
Enticing na John the Baptist baptism me So even devil self nor fit tantalize me
Nor be agege bread Jesus eat for last super
Nor be Hennessy Jesus drink for last super
Be satisfied though (Bro)
You nor be new comer
I bad pass Benin boys wey dey stay upper
Nor be agege bread Jesus eat for last super
Nor be Hennessy Jesus drink for last super
Be satisfied though (Bro)
You nor be new comer
I bad pass Benin boys wey dey stay upper
Aza man kero
No go dye my gbebeh
Na all this provocation make cane go kill Abel
The rabas come board
Yet you dey deny am
Dey go play u like Samson
Come get you through Delilah uhm
Na jacob theife Esua blessing nor be he paddy
Even mama dey deceive pipkin flog
What of paddy
So be careful who you trust Okoh
Know your paddy
Na blood brothers sell Joseph nor be him paddy uhm
The devil is wise,intelligent and it's cony
I keep telling this motherfucker Jesus is coming
If I knew the way to heaven
I will be on my steering though
Cause I gat a lot of questions
And you gonna let me know
My lyrics so loud it fall the wall of Jericho
Corruption enter naija since pharoa let my people go
Enticing na John the Baptist Baptise me
So even devil nor fit tantalize me
No be agege bread Jesus eat for last super
No be Hennessy Jesus drink for last super
Be satisfied though (Bro)
You no be new comer
I bad pass Benin boys wey dey stay upper
No be agege bread Jesus eat for last super
No be Hennessy Jesus drink for last super
Be satisfied though (Bro)
You no be new comer
I bad pass Benin boy wey dey stay upper
Written by: Okpako Godson Sir
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...