album cover
Okay
7
Dance
Okay was released on February 28, 2022 by Yung Eplus as a part of the album Okay - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2022
LabelYung Eplus
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Eplus
Yung Eplus
Performer
COMPOSITION & LYRICS
GEAORGE ADE
GEAORGE ADE
Songwriter

Lyrics

Ladies and gentlemenYung eplus . . .
If I don’t be in the place the place I wish to be If I don’t achieve the things the things I wish to achieve If I don’t live the type of life the life I wish to live I no go para for nobody na na I no go give up on myself na na na Coz I know that it’s okay My **** it’s okay I remember back in days Wey the funds no Dey And people use us play All because we Dey stay Inside face to face And e be God’s grace Wey I Dey here today I no be hypocrite I no fit run your raceI wan dey on my own space Make I walk my pace Make I no get migraine My **** pray for grace Make you no go craze That’s why some people gbes To the place dem get peace 
But It’s okay now Now now now now But It’s okay now But It’s okay now now now But it’s okay But it’s okay But it’s okay 
I just wan thank God When I wake upBecause he dey show me love And me I dey workI dey go back and forth Tennis no b golf Manner no dey aboveEven when them talk You know I don’t give a fuckIf I ask you money you no give I no go para for you my GeeBecause na you get your own oh Na you suppose know how you go still dey spend your own oh ah ah Na na na na 
But It’s okay now Now now now now But It’s okay now But It’s okay now now now But it’s okay But it’s okay But it’s okay 
But It’s okay now Now now now now But It’s okay now But It’s okay now now now But it’s okay But it’s okay But it’s okay  
Bambey bambey bam bam bam Bambey Bambey bam bam bam Bambey Bambey chiii
Written by: GEAORGE ADE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...