album cover
Say
33
Hip-Hop/Rap
Say was released on April 15, 2022 by Ray Empire Entertainments as a part of the album Yours Truly - EP
album cover
Release DateApril 15, 2022
LabelRay Empire Entertainments
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cyrold
Cyrold
Performer
COMPOSITION & LYRICS
MICHAEL OGUNDOLA
MICHAEL OGUNDOLA
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sweet Candy
Sweet Candy
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Yeah
Cyrold oh no yeah
I gettie fine gals for my yard
'Em been Dey wink me all night
And if you like me say your mind
No go dey do me one kind
Shalewa ko mi je but her shakara fit to make man vex
Moni tun fe ba'mi wo koro
But I no be one guy wey Dey flirt
But
[Verse 2]
Widda prolly gbola Dey fire fire
Who dem be na their fada fada
I be black skinned boy wey too badder badder
You're so precious no Dey para para
Make my Holy Ghost knack your fire fire
Forget dem boys who dem father father
No competition
Girl na only you
Cause I want to know who's your pa and mama
So don't you say no
Girl na only you no Dey contemplate
And if you say so
Haffi to kill myself girl untop your case
So don't you say no
Girl only you no Dey contemplate
And if you say so
No make ha kill myself say na mental craze
Ohh oh
[Verse 3]
Talk to me pretty fella Odo
So fun mi ki lo fe ra
I would give my time and my dime to you
I go spend all my cheddars for you
See, I know your friends been Dey warn you
Say that boy too bad no dey form love Oh yah
Forget make ha link my Wi-Fi to your hotspot
Cause no other girl suite your spot
But
[Verse 4]
Widda prolly gbola Dey fire fire
Who dem be na their fada fada
I be black skinned boy wey too badder badder
You're so precious no Dey para para
Make my Holy Ghost knack your fire fire
Forget dem boys who dem father father
No competition
Girl na only you
Cause I want to know who's your pa and mama
So don't you say no
Girl na only you no Dey contemplate
And if you say so
Haffi to kill myself girl untop your case
So don't you say no
Girl only you no Dey contemplate
And if you say so
No make ha kill myself say na mental craze
Ohh oh
Say say no
Written by: MICHAEL OGUNDOLA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...