Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peruzzi
Peruzzi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Peruzzi
Peruzzi
Composer
Tobechukwu Victor Okoh
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
Obi Prosper
Obi Prosper
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Speroach Beatz
Speroach Beatz
Producer

Lyrics

Baby, you're a miracle in my life (Cinderella cindodo) Brr bang bang Brr bang bang bang Bang bang bang bang bang bang Speroachbeatz Oré, do do, don't be shy I no fit move until I see your light I cry a river if I fit walahi (brr bang bang bang) Baby, ma lo gbagbe o Ah, say na your cruise I like Show me that your miracle tonight Take me high, I wanna feel alright If I gum body (gum body) Baby go say you dey totori (totori) And I no want to dey bother you (bother you) But I wan know if e sure me, sure me If I gum body (gum body) Baby go say you dey totori (totori) Me I no want to dey bother you (bother you) But I wan know if e sure me, sure me (brr bang bang bang) Nwanne if you see the mermaid Her royal majesty Pikin wey fine like this, ah Suppose dey with me (nwanne, nwanne) I say, nwanne if you see the mermaid Her royal majesty (her royal majesty) Pikin wey fine like this (pikin wey fine like this) E suppose dey with me (suppose dey with me) I promise to kiss you before you wake up (mwah) Love you without the makeup (makeup oh) Baby, don't break up I touch down before the take-off, eh yeh Luckily for me, you know my pin They say I take you personal, I no fit disagree Omo na confam P, if you check am True talk I no dey run scam Control for my area So I for like give you your own crown, eh yeh Luckily for me, you too sabi They say I wan dey take you personal, I no fit disagree Nwanne if you see the mermaid Her royal majesty Pikin wey fine like this Suppose dey with me (nwanne, nwanne) Nwanne if you see the mermaid Her royal majesty (majesty) Pikin wey fine like this (like this) Suppose dey with me (e suppose to dey with me, eh, eh) Kiss you, kiss you Before you wake up Love you, love you All without the makeup Kiss you, kiss you Without makeup Brr bang bang bang (Speroachbeatz) (Swaps)
Writer(s): Prosper Chibuike Obi, Tobechukwu Victor Okoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out