Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
P-Square
P-Square
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Songwriter
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Songwriter
Northside Entertainment LTD
Northside Entertainment LTD
Songwriter

Lyrics

Na today eee
E don tey
Girl you no say me I no dey lie
This is what you say to me, what you say to me
You say your love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry, eh ya, oh no
You say love no dey die oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be dis na today, eh ya, e don tey
You say ur love no dey lie, e don tey
Make you tell your friends wetin dey (na today)
Shey you no say me I no dey lie
This is what you say to me, is what you say to me
She go talk say we go spend our lives together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be dis na today eya, e don tey
The very day that I saw you, girl I knew you were a player
'Cause you wanna break ma heart and turn me upside down
Girl you no say me I no de lie
This is what you say to me, is what you say to me
Girl anytime wey I dey with you
Girl I feel sey you be witch oh
Make you get out of my sight, make you find your way
Tell me which kind lie be this, na today eh ya, e don tey
You say you love no dey lie
Say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya, oh no
You say your love no dey die o
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today, eh ya, e don tey
Na the same girl wey I see inside my best friend motor
Oh no, no be so
Well I don't need an explanation
Girl why you dey hala?
Tell me really, why you dey hala?
Dey talk say who say she say that
Na she say dat P-square don say dat
Ma brother tell me which kind life be this she don kolo
I swear no body go believe you, girl no be so
The very day that I saw you, girl I knew you were a player
'Cause you wanna break ma heart and turn me upside down
Girl you no say me I no de lie
This is what you say to me, is what you say to me
'Cause anytime wey I dey with you
Girl I feel sey you be witch oh
Make you get out of my sight, make you find your way
Tell me which kind lie be this, na today, eh ya, e don tey
You say you love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eh ya, oh no
You say your love no dey die o
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this, na today, eh ya, e don tey
What sort of a life is this
Which of kind life we be dis
For so long we dey face trouble
Dey hustle dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she o...sef
Why, why, why I go cry when I dey try
She dey lie say her love no dey die (e ya)
So now baby tell me who dey lie (e ya)
Make I tell you wetin I get for ma mind baby
Girl wetin I do you
I dey try to let no know sey I like you pass my mama
E yo dat was then
But now girl I don't need you no more
Make you go I don't need you no more
You say you love no dey lie
You say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya, oh no
You say your love no dey die o
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this, na today eh ya, e don tey
Girl wetin I do you?
I dey try to let you know say I love you pass my mama
Girl wetin I do you ?
'Cause this is what you say to me, say to me
Say your love no dey lie (girl wetin I do you)
Say your feelings no dey die
(Girl wetin I do you) See me girl I dey cry
Make you give me one reason why
Girl I go die o oh
Eh eh, e eh eh e, eh e e, oh no
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry, eh ya
Make you give me one reason why (oh no)
(You say your love no dey die) Girl I go die oh
See me girl I dey cry
Eh e eh, eh e eh, oh no
( You say your love no dey lie) eh e eh, eh e eh oh no
(Say your feelings no dey die) eh e eh, eh e eh oh no
(See me girl I dey cry) Why you dey lie e yo oh (oh no)
You say your love no dey lie o
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya, e don tey
Written by: Northside Entertainment LTD, Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Paul Okoye, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...