album cover
Igbedu
2,516
Music
Igbedu was released on October 10, 2008 by Square Records as a part of the album Last Nite (Reloaded)
album cover
Release DateOctober 10, 2008
LabelSquare Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
P-Square
P-Square
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Peter Obumuneme Okoye
Peter Obumuneme Okoye
Songwriter
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Songwriter

Lyrics

[Intro]
(P-Square)
Yo, una wanna dance
Let's go
Common everybody
Shake your body, body
Hey yo, what's going on?
[PreChorus]
Na igbedu
Na the thing wey we dey do
Make you put your dancing shoes
Wey go make you go
(Go, go, go, go)
[Chorus]
Let me hear you say, "Oh, go, eh- oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh-oh-oh-oh-oh, go, eh-oh")
Say, "Oh, go, eh-oh"
[Verse 1]
Hey yo, get down, show me what you got
Its's about going on like this and like that
No mugu go stop me
Na me gangan sure because
(Dey no want trouble)
[Verse 2]
P-Square, see them Peter, P-Square
The bars going on, going on
To the break of dawn
You making me, making me feel like Nacito Edol
[Verse 3]
Hey yo P, what's going on?
Na igbedu
Na the thing wey we dey do
Make you put your dancing shoes
Wey go make you shake your body
Like you never dance before
[Bridge]
Get down on the floor
One, two, three and four
(There's a party going on)
[Chorus]
Lemme hear say, "Oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh-oh-oh-oh, go, eh-oh")
Say, "Oh, go, eh-oh"
[Verse 4]
How many times have I told you this?
Ain't nobody going home without a chick
You know what am saying
You better stop playing
You make me wanna go
[Verse 5]
No, no be like so
Wetin you go do when we come for you? Eh, yo
You make me wanna follow, follow, eh, yo
You make me wanna
[Verse 6]
Ooh-ooh, tell me why you no go dance again
With this music wey dey make you shake your brain
When you look you go see Mr. Peter and Paul
Make you ask dem, na wetin dem dey do?
[PreChorus]
Na igbedu
Na the thing wey we dey do
Make you put your dancing shoes
Wey go make you shake your body
Like you never dance before
[Bridge]
Get down on the floor
One, two, three and four
(There's a party going on)
[Chorus]
Let me hear you say, "Oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
(Let me hear you say, "Oh-oh-oh-oh-oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
[Verse 7]
Common, everybody
Shake your body, body
Common everybody
Shake your body, body
[Verse 8]
One thing about P-Square, dem no dey hear
To go in and to go up and dab, dem no dey fear
Stitches like bitches, bitches like snitches
Make you always dey know, make you what?
Wey dey make you bitches are bitches
Stitches are riches, I make you wishes are washing
This is are bitches are fishes
Some fishers are making your wishes are wishes
So washing dishes
Abeg stop, uh, rap na by force?
From party, dem call am gig
From gig, dem call am groove
From groove, dem call am fiesta
What now? Na igbedu
[PreChorus]
Na igbedu
Na the thing wey we dey do
Make you put your dancing shoes
Wey go make you shake your body
Like you never dance before
Get down on the floor
One, two, three and four
(There's a party going on)
[Chorus]
Let me hear you say, "Oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh, oh, oh, oh, oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh, oh, oh, oh, oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
Let me hear you say, "Oh, oh, oh, oh, oh, go, eh-oh"
Say, "Oh, go, eh-oh"
[Outro]
Break it down now
Written by: Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Peter Obumuneme Okoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...