Lyrics

Eh eh eh eh eh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Oh eh Ohh All of my paddy dem With same dreams and with same vision We be taking up some risk We no dey like hear word My homie no go chook eye for my matter Shout out to my day ones no Wahala My family my real ones Dem finna killy person wey do me wrong Cos Charlie You never know all we've been through We family for life Coming from the grass root Charlie You never know all we've been through My homies for life Madamfo pa Madamfo pa My goons we dey catch fun I can't deny they be the right choice Madamfo pa Madamfo pa No time for the fake love I can't deny they be the right choice Eh eh eh eh eh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh eh Ooh eh Ooh We dey enter club We dey shake bum bum Dance with the vibe sip alcohol In the club yeah we know what's up Skinny jeans our shoe Dior Gucci bag wey we like to flaunt Make no body come judge us Make nobody Cos Charlie You never know all we've been through We family for life coming from the grass root Charlie You never know all we've been through My homies for life Madamfo pa Madamfo pa My goons we dey catch fun I can't deny they be the right choice Madamfo pa Madamfo pa No time for the fake love I can't deny they be the right choice.
Writer(s): Celestine Agropah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out