Lyrics

Faya emojis no fit pay my rent So I steady grind and I barely rest Money no fit buy happiness they say Poverty no fit buy shishi I swear It's gonna be some fun but I can't go Gotta stack my paper like Pablo People steady counting on me back home Back home So If e no make sense or dollars Keep am to yourself oh yea I say me sef want to hamma I no wan play myself no no no no no Benjamin Franklin Owo ni mo fe ki se famzing Mansions Car keys Owo ni mo fe ki se famzing Benjamin Benjamin Franklin Owo ni mo fe ki se famzing Mansions Car keys Owo ni mo fe ki se famzing nah! Dem go talk say you change Dem go talk say you change Oshey je kin change Wetin I for gain From loopin in the same shit Climbing up the ladder to the bigger leagues I don't do Tetris, Fuck the fitting in Plus My bills don't care what you think of me So if I bring bread would you bring the beans Too hungry for the checkers so I play chess Just tryna turn my pain to a paycheck Executing more plans but I say less Don't worry bring your flowers when I lay dead. If e no make sense or dollars Keep am to yourself oh yea I say me sef want to hammer I no wan play myself no no no no no Benjamin Franklin Owo ni mo fe ki se famzing Mansions Car keys Owo ni mo fe ki se famzing Benjamin Franklin Owo ni mo fe ki se famzing Mansions Car keys Owo ni mo fe ki se famzing nah!
Writer(s): Olusola David Adedeji T, As Shola David Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out