Lyrics

(Wetin we do wey make you bless us like this, Baba?) (Heart is jumping because you grant it, it's desires) (Wetin I do wey make you carry me this higher?) They want to sleep on me but my God no dey slee-e-p (they want to sleep on me but my God no dey slee-e-p) I am a winner (winner) I am a winner (I'm a winner) I am a winner oh Ordinary man like me oh, ayy Ordinary babe like she oh, yeah They dey think, we dey do 19 oh It's the way we dey ball in the 18, uh-uhh (gbe, gbe-gbe-gbe) But, na Oluwa run am, make me bigger Light my fire, I light your speaker Feelin' like jigga with my mutuminas Pretty Chikas, dodorima Say, Holy Ghost fire burn my ota Burn their agbada, burn their knicker Holy Ghost water, bath my papa Wetin God nah fit do don't exist But, wetin we do wey make you bless us like this Baba? Heart is jumpin' because you grant it, it's desires Wetin I do wey make you carry me this higher oh? They want to sleep on me, mana fa amaro na chim mu-anya I am a winner, winner oh, winner Like Oyedepo, I'm a Winner, winner oh, winner I am a winner ah-ahn I am a winner ah-ahn I am a winner ah-ahn, ah-ahnnn I am a winner oh-oh I am a winner oh-oh I am a winner uh-uh-uhnn, uhn When I no get money, they hide their face Only You dey show face oh Some people dey look me like I don craze Your grace dey cure crazy oh Olopa for tell me to lie down straight Olopa want sit down, dey sleep for my gate Ikwero ka mwucia, akamu bulu akamu case Onye ime enuigwe, I thank you oh, oh-oh-ohh Amarachukwu bara uba Bara uba na ebem nno Ngozichukwu bara uba Bara uba na ebem nno Amarachukwu bara uba Bara uba na ebem nno Ngozichukwu bara uba Bara uba na ebem nno, nno, nno It's why I am a winner, winner oh, winner Like Oyedepo, I'm a Winner, winner oh, winner I am a winner ah-ahn I am a winner ah-ahn I am a winner ah-ahn, ah-ahnnn I am a winner oh-oh I am a winner oh-oh I am a winner uh-uh-uhnn, uhn (Vtek Mix)
Writer(s): Chimaobi Owoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out