album cover
For Here
664
Afro-Beat
For Here was released on July 1, 2022 by Jabba Music Ltd as a part of the album Unknown Vibers - EP
album cover
Release DateJuly 1, 2022
LabelJabba Music Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lasisi Peter
Lasisi Peter
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Abdul-Jabbar Ikelebe Momoh
Abdul-Jabbar Ikelebe Momoh
Songwriter
Ayobami Adetayo Ajetunmobi
Ayobami Adetayo Ajetunmobi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
One El
One El
Producer
Generallouis
Generallouis
Mixing Engineer

Lyrics

Solid gbedu
Solid gbedu
Solid gbedu for the gyals and the goons
Wey dey roll kanaku
Solid gbedu o
Solid gbedu o
Solid gbedu for the gyals and the goons
Wey dey roll kanaku
We dey vibe all day, jam all night
Enter we head we dey puff all night
You know say jam e dey come correct
You know say girls dem dey wan connect
As we dey groove for this gbedu
E get something wey I want make you do
Ginjah yourself make u no dey stress
Forget worries make you lose yourself
Cos Oluwa cover you
Many blessings go dey shower you
Even sapa no go fit
Oya Judi catch the vibes
Live your life
As the money don come
Make you dance till you lose function
For here
For this junction
Live your life
As the money don come
Make you dance till you lose function
For here
For this junction
Sweet me like bottom pot
So I comot cloth
And I dey beer parlour for your junction
Internal combustion
Cause commotion
Madam bring 7 crates for the function
Set the motion
For the collusion
Cuz I see fine girls for the location
Clear dimension
For the connection
Make we find one spot for the collection
Gimme dutty vibe (gimme dutty)
Mr. Jabba dey your side
Because everywhere na groove
Got my whisky on the lime
Nkwobi on the side (Nkwobi dey my)
And the pepper dey my side (and the pepper dey my)
Oya shine your 32
Make you no go dey backslide
Live your life
As the money don come
Make you dance till you lose function
For here
For this junction
I say live your life
As the money don come
Make you dance till you lose function
For here
For this junction
Yeah yeah
I go face my fears
(Vibez on vibez)
I no go worry myself
(Nkwobi on the side)
About the things that I cannot defend
(And the henny dey my side)
I no go ever pretend
(Pepper dey your side)
I go face my fears
(Vibez on vibez)
I no go worry myself
(Henny on the side)
About the things that I cannot defend
(Nkwobi dey your side)
I no go ever pretend
(And the pepper dey my side)
Written by: Abdul-Jabbar Ikelebe Momoh, Ayobami Adetayo Ajetunmobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...