Lyrics

It's DJ Boat Yea yea We Global Vibe with me baby Bukky dey for crib, she no dey like to party I swear to God say you're my type of babe Appetite on a hundred when I see your body I come to eat you up with a plate How you move you got the talent of a belly dancer Omoge you set my soul pon fire Na you way I want everytime Calm down, why? Nothing wey dem go tell me Wey be say go change my mind for you You give me vibes and you amuse me I love everything you do It must be the way you whine I plead guilty for love, your honor She blow away my mind And captivate with her persona Oh no You the shawty for the summer You the shawty any weather Homebody and your ass looks fatter Makes me wanna call back 0-8-0-1 Truth is you are the only one On my mind wey dey make me feel better When you shake, make a man wan enter Medicine, you are my stress relief Baaabe Abeg call melanin for me (One time) Abeg call melanin for me (Two time) You see buki with the biggie biggie waist o Abeg call melanin for me Abeg call melanin for me Abeg call melanin for me You see buki with the biggie biggie waist o Just call melanin for me OCD she keep her pum pum in order Careful your best friend ah informer Don't tell nobody you don't have to tell your brother I give you feeling got you buzzing for another She say Love you to the moon and back (Wait) Love the way you move your back (Wait) Put that ass in reverse (Hey) You don't gat to rehearse cos Nothing wey dem go tell me Wey be say go change my mind for you You give me vibes and you amuse me I love everything you do It must be the way you whine I plead guilty for love, your honor She blow away my mind And captivate with her persona Oh no You the shawty for the summer You the shawty any weather Homebody and your ass looks fatter Makes me wanna call back 0-8-0-1 Truth is you are the only one On my mind wey dey make me feel better When you shake, make a man wan enter Medicine, you are my stress relief Baaabe Abeg call melanin for me (One time) Abeg call melanin for me (Two time) You see buki with the biggie biggie waist o Abeg call melanin for me Abeg call melanin for me Abeg call melanin for me You see buki with the biggie biggie waist o Just call melanin for me Oh na na na na na Yeah Vibe with me baby Its your boy Wake them up
Writer(s): Daniel Okobi, Joseph Agyei Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out