Lyrics

2 O'clock in the morning Where you been, baby I can't sleep All night I've been calling Thought you said you go dey for me? So where you dey since morning? Looked me in the eyes and you lie to me? I see the guilt in your eyes Can't hide your sins no more No no... How could you do this to me? Why you dey play with my head? Why you dey play with my head oh oh How could you do this to me? 'Cos now it's all over And your matter sef, e don cast! Say e dey pain me o! (See the kind thing wey you do to me na na na na) Omo you dey play me o! (Why you dey play me na ti na ti na na na na) Say e dey pain me oo! (See the kind thing wey you do to me na na na na) Say you dey play me o (Why you dey play me na ti na ti na na na na) Shebi one girl is not enough for you You de whyne me, shey I be mumu? Bad boy wanna take me for a fool Bad boy wanna take me for a fool I dey vex, I dey para I won try those kurukere things Wey you dey do too See how you'd like it How could you do this to me? Give you a taste of your own medicine When e finish, you go know how it feels How could you do this to me? 'Cos now it's all over And your matter sef e don cast! Say e dey pain me o! (See the kind thing wey you do to me na na na na) Omo you dey play me o! (Why you dey play me na ti na ti na na na na) Say e dey pain me oo! (See the kind thing wey you do to me na na na na) Say you dey play me o (Why you dey play me na ti na ti na na na na) Say e de pain me o! (See the kind thing wey you do to me na na na na) Omo you dey play me o! (Why you dey play me na ti na ti na na na na) Say e dey pain me oo! (See the kind thing wey you do to me na na na na) Say you dey play me o (Why you dey play me na ti na ti na na na na) Shebi one girl is not enough for you You de whyne me, shey I be mumu? Be mumu... Be mumu...
Writer(s): Tochi Oburu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out