Credits
COMPOSITION & LYRICS
Zenithgzee
Songwriter
Moses Oyetunde
Songwriter
Emmanuel Ofana
Songwriter
Emmanuel Flexy
Songwriter
Lyrics
My life is a work of art
Everything looking beautiful
My life is getting meaningful
Everything looking colorful
My life is a work of art
Everything looking beautiful
My life is getting meaningful
Everything looking colorful
When you see me tell me wetin you see
Whenever you look at me tell me wetin you see
You see
Ah eh ah ah
Ah eh ah ah
Ah eh eh ah ah
Ah eh ah ah
Alaye Double your hustle kio jaye
I just dey pray make e come my way
Mofe lowo ju Dangote
Tori olowo ma lo laye
Back then dem dey call me local
olu
Oluwa gbemi leke over
All my poverty days are over
Everywhere I go dem call me youngster
Pick up your pen
Draw your life like an art work
Life no be gragra make u wise up
As we dey pop the Hennessy make them bring cup
Me and my guys all these girls we go link up
Pick up your pen
Draw your life like an art work
Life no be gragra make u wise up
As we dey pop the Hennessy make them bring cup
Me and my guys all these girls we go link up
When you see me tell me wetin you see (ye ye ye)
Whenever you look at me tell me wetin you see
You see
Ah eh ah ah
Ah eh ah ah
Ah eh eh ah ah
Ah eh ah ah
I dey ask why
Why we can't just work
Why we can't just practice love & choose it over lust
Wonder watin sweet for my matter way u dey discuss
Work of art na my craft to the lime light
Sleepless night for my life just to make it to the right of the height
Of the start of my flight avoid every slight stain with my white make e dey tight
For my life ah no won sit down dey flog dead horse
Come dey at six & seven like Wu Dem divorce
Senior man ah dey pray, blow my trumpet
Make Dem see ur work for my art way dem no get
Jet me to my success, clean up my dirty sweat
Omo Toba shishe Kara Loma gbowo
Ole o rebi kan, reti Maga ko sanwo
Ur wrong determination make u follow d wrong road
When you go follow who know road way no get code
Ah eh ah ah
Ah eh ah ah
Ah eh eh ah ah
Ah eh ah ah
Written by: Abdulrazak Zenith, Moses Oyetunde