album cover
Overcomer
139
Afro-Beat
Overcomer was released on April 10, 2022 by 360 Empire as a part of the album Overcomer - Single
album cover
Release DateApril 10, 2022
Label360 Empire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Caleb Nartey
Caleb Nartey
Songwriter

Lyrics

Belac
Haaaaaaaa
Bonor ni magya
I overcome by the blood of the lamb
I overcame by the word of my mouth
I overcome every bad mind dem
With God on my side
Dem cyan pull me down nor nor
See we overvcome By the blood of the lamb
WE overvcome by the word of our mouths
We overcome every bad mind dem
With God on my side
Dem cyan pull me down nor nor
See I never ask
You dey bless
You dey make I feel
I dey enjoy life
Only you I go praise
Make I higher your name
Bo nor ni Magya
See I never ask
You dey bless
You dey make I feel
I dey enjoy life
Only you I go praise
Father lead me
Right beside the still waters
Where I will grow
Ca mi sey
Blessings Blessings Blessings
Everywhere me I go
Father lead me
Right beside the still waters
Where I will grow
Ca mi sey
Blessings Blessings Blessings
Everywhere me I go
I overcome by the blood of the lamb
I overcame by the word of my mouth
I overcome every bad mind dem
With God on my side
Dem cyan pull me down nor nor
See we overvcome By the blood of the lamb
WE overvcome by the word of our mouths
We overcome every bad mind dem
With God on my side
Dem cyan pull me down nor nor
See I never ask
You dey bless
You dey make I feel
I dey enjoy life
Only you I go praise
Make I higher your name
Bo nor ni Magya
See I never ask
You dey bless
You dey make I feel
I dey enjoy life
Only you I go praise
Make I higher your name
Bo nor ni Magya
Na na
See I never ask
You dey bless
You dey make I feel
I dey enjoy life
Only you I go praise
Make I higher your name
Bo nor ni Magya
Vibehouse
Written by: Caleb Nartey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...