Lyrics

Flexxinn Let dem burn Wayaaaa Ooh no no It's been long time, up town on the street of Lagos all night Yeah E be like say I won die A lot of things wey fit make man go wild But Motigba fun Olofofo Kosi fee enikan Inkan ti mummy mi maje Moni la ti wa Don't blame me now But Motigba fun Olofofo Kosi fee enikan Inkan ti mummy mi maje Moni la ti wa Don't blame me now Now see Omo like this As e dey go for the street Nobody go know what I feel E get blind man sef wey dey see I don try ooo I wonder why it takes time oo Mehn I've been riding solo When there's nothing to show oooh o I know say all man for himself No one really care Fear sef still dey fear Let's hope for the best Try to get the cheque Pull up in a Benz No settle for less Oyeee I'm in making It's like in the movie Oooo But Motigba fun Olofofo Kosi fee enikan Inkan ti mummy mi maje Moni la ti wa Don't blame me now But Motigba fun Olofofo Kosi fee enikan Inkan ti mummy mi maje Moni la ti wa Don't blame me now Oo why... Oo why... so many times I've been denied So many vibe and freestyle I've gat no time for a bed time I just dey try make I get life Some people say mehn i no go fit I get the ones wey dey expect me All of the places where i wanna be eee I know say all man for himself No one really care Fear sef still dey fear Let's hope for the best Try to get the cheque Pull up in a Benz No settle for less Oyee I'm in the making It's like in the movieee Oooo But Motigba fun Olofofo Kosi fee enikan Inkan ti mummy mi maje Moni la ti wa Don't blame me now But Motigba fun Olofofo Kosi fee enikan Inkan ti mummy mi maje Moni la ti wa Don't blame me now
Writer(s): Judith Edga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out