album cover
Content
192
World
Content was released on April 15, 2022 by Divizzion as a part of the album Content - Single
album cover
Release DateApril 15, 2022
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM76

Credits

PERFORMING ARTISTS
Iceboxx
Iceboxx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Miracle Etowa Ilang
Miracle Etowa Ilang
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ay Beatz
Ay Beatz
Producer

Lyrics

They say person wey mo get money at least e suppose get sense ….
Abi the person wey be leader for your group no suppose get sense
Ay .. knack am de go .. dey go ask say wey uour conscience?
But e no get as e wan be .. omo na we dey give them Concept
Gii gii .. gii … give them content
Omo na we dey give them concept
No be we dey play for half court
25 a show and no be transport
May the guy dey go .. I no be task force
You for comot body for that one .. na man and wife talk
Cuban chains on ma T.shirt
Respect… I don’t even think you wanna risk it
We stay woke never sleep yet .. instead
Every of ma man’s on a drip check
Ay knack am dey go … may them dey gather the dough, and later we scatter the show .. Charlie Howfar the bro .. that one na Kevin alone , Charlie still on a low One boy Africa … the other one Giant
One bring idea while the other one buy am
E no fit go higher .. in other words .. die am
Content after content we dey fire
They say person wey mo get money at least e suppose get sense ….
Abi the person wey be leader for your group no suppose get sense
Ay .. knack am de go .. dey go ask say wey uour conscience?
But e no get as e wan be .. omo na we dey give them Concept
Gii gii .. gii … give them content
Omo na we dey give them concept
How much be one Benz ? Kept me on suspense
Make una calm down .. no come dey rush men
How much be upstairs? What if na just fence
This no be conference, but make una call friends
How many follow come ? How many you carry go ?
Na when she turn , na it I see am say she carry load
For this life eh , follow person wey sabi road
Even then carry map , just incase , I no know o
Control the crowd , most of my guys dey on code dey browse
Head of the family don bone dey house
For days now , we no know Howfar him whereabouts
One boy Africa … the other one Giant
One bring idea while the other one buy am
E no fit go higher .. in other words .. die am
Content after content we dey fire
They say person wey mo get money at least e suppose get sense ….
Abi the person wey be leader for your group no suppose get sense
Ay .. knack am de go .. dey go ask say wey uour conscience?
But e no get as e wan be .. omo na we dey give them Concept
Gii gii .. gii … give them content
Omo na we dey give them concept
Written by: Miracle Etowa Ilang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...