Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Saint Kay
Saint Kay
Performer
Osagie Idubor
Osagie Idubor
Performer
Samson Nkemuka
Samson Nkemuka
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osagie Idubor
Osagie Idubor
Songwriter
Samson Nkemuka
Samson Nkemuka
Songwriter

Lyrics

Yeah Saint kamikaze It's dope supa boi King p Check Few years ago, I was a broke Nigga Left my comfort zone enter street proper It was real tough when I lost my papa Even my real Gs then been leave me japa Hmm it's crazy how the thing go 2 years straight I slept in the studio With pain in my heart and no single show I had to be a man so I took the blow Real talk it ain't funny mehn The street out here really is a lions then If you no smart my guy you go learn For you to see chop baba you gotta earn So what you bringing to the table Ideas or cheap talks my brother why the level If you don't make money my guy you know the rest So you gotta have a plan when you put the test Wassup Say na how e kon be you now We pass the test Every day all men dem dey flex We see no evil that men do (See no evil we see no evil that men do) Never give another yawa No come dey feel like the messiah Na only God wey getti power Na how e kon be you now We pass the test Every day all men dem dey flex We see no evil that men do Yeah You see the money chase It's not how smart you are but it's God's grace So do your best my man to reach the next phase There's room for everyone there's a lot of space A lot of space And poverty is the enemy So stop with the hate and stop all the bad energy We all kings and queens and not enemies So show love to all and feel the synergy Big ups to the man them Big up to all the girls wey dey do things Big ups to all the parents Wey dey go out of their way To make sure them kids get the right things All I'm saying is that I get it I know it's not easy no need for the pretending Cos everything that has a start has an ending So don't stop my brother, keep pushing Say na how e kon be you now We pass the test Every day all men dem dey flex We see no evil that men do (See no evil we see no evil that men do) Never give another yawa No come dey feel like the messiah Na only God wey getti power Eyyy na how e kon be you now We pass the test Every day all men dem dey flex We see no evil that men do From the ground to the top spot Everything done check and balance Get knocked down but me get up Me see no evil or no yawa That's why me sing Holla holla holla holla holla holla Na Gods grace be the koko for the matter Many blessings go dey flow like holy water As e dey go round e go reach your place brother Holla holla holla holla holla holla Eyes e done see, ear e don hear Na only God dey run my matter That's why me no see the evil that men do Say na how e kon be you now We pass the test Every day all men dem dey flex We see no evil that men do (See no evil we see no evil that men do) Never give another yawa No come dey feel like the messiah Na only God wey getti power Na how e kon be you now We pass the test Every day all men dem dey flex We see no evil that men do King P Aii Guy Baba baba pounds
Writer(s): Samson Nkemuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out