album cover
Asi
album cover
Asi was released on October 16, 2023 by 3319004 Records DK as a part of the album 5AM - EP
ReleasedOctober 16, 2023
Label3319004 Records DK
LanguageEnglish
BPM125
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Asi asi
Nwanne nsigi na aasi
Asi asi
Nwanne nsigi na aasi
Urgent 2k
Asi
Can you Sub for me
Asi
You are the love of my life
Baby I can die for you
Asi
Can You do me a favour
Asi
Make way for Oga boss
Anything like boss
Make I paste Azza
Asi asi asi
Nwanne nsigi na aasi
Aasi aasi nwanne nsigi na aasi
Aasi aasi omalicha nsigi na aasi
Aasi aasi nwaoma nsigi na aasi
Why you dey lie
you know say me I dey lie lie
You know say you dey lie
Everybody dey lie…
Ofcus I fuck up who never fuck up hands in the air
Oya play my bet use my promo code you go cash out
Asi
Invest 10k in 2days you will get 50k
Asi
You no get money for iPhone you Dey talk say android na your best
Asi
You never get clientyou dey post god bless America
Asi
Oya see agahta she Dey online but she no get data
Asi
I assure you if you vote me in I go give you change
Asi
Now we vote in Nigeria top to bottom
Asi Asi asi
Nwanne nsigi na aasi
Asi Asi
Nwanne nsigi na aasi
Aasi aasi omalicha nsigi na aasi
Aasi aasi nwaoma nsigi na aasi
Written by: Chukwuebunie Nnatuayam Mark

Loading...