Lyrics

Yeah yeah Yeah yeah Yeah yeah Yeah eeh yeah eeh Yeah yeah Yeah yeah Yeah yeah Yeah eeh yeah eeh I no fit wait to see my dreams come true Always prepared I no want life to hit me impromptu I'm chasing my dreams you for chase yours too Everybody get some demons you face yours too yeah Where the jealousy go take us to Why some people dema thing you dey compare yours to My own go come you go get yours too I get my life I no dey care what you dey take yours do yeah I base for my one corner I dey do my thing for my one corner Wo be miawo mi me le ɖeke me oo Mi me gbe oo vɔa ne fa kpitsi aa miawo wo yɔna We dey work dey work me le bɔbɔɛ oo Ta ne ekpɔ viɖe aa show appreciation I tire for street so I for get money change location mm hmm It's my life and I just want live it my way yeah ehh You no dey like me fine but don't stand in my way yeah eeh It's my life and I just want live it my way yeah ehh You no dey like me fine but don't stand in my way yeah eeh It goes beyond what the eye sees Lotta crazy thoughts in my head got my mind bleeding Like Moses I'm trynna part seas But the universe is getting cold it got me sneezing It's my freaking life and I'm living it I just wanna step outta the dream and start living it Trynna graduate from fantasizing to owning it I'm quitting all the talking and plotting I'll start doing it Yeah cus where I from we no get option Hustle or go hungry nobody go dash you nothing It's dog eat dog on these streets and on these streets The gangstas dey move in silence and with caution Tsoo nyea mè dzè anyi ɖe asia me xoxo ee Labe nuɖekpekpe mè wɔ aa people go talk anyway Vɔa ɖe nyè me lè tsɛ̃ wo oo mè le dzi ga Labe success be rented and the rent is due everyday It's my life and I just want live it my way yeah ehh You no dey like me fine but don't stand in my way yeah eeh It's my life and I just want live it my way yeah ehh You no dey like me fine but don't stand in my way yeah eeh It's my life and I just want live it my way yeah ehh You no dey like me fine but don't stand in my way yeah eeh It's my life and I just want live it my way yeah ehh You no dey like me fine but don't stand in my way yeah eeh
Writer(s): Barnabas Amu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out