Lyrics

Shey you never hear Shey you never know I'm the everlasting God And creator of the globe With everything in it And everything beyond I never grow weary Always stay strong Give power to the weak Making you strong Bind yourself to me You can never go wrong Cause everything will fail And everyone will fall But You will always stand tall Cause my loving energize My loving sanitize When the enemy try to paralyze you Yeah yeah yeah My loving terrorize dem See my loving no be valentines No be once in a year love No be once in a year love My loving everlasting My loving everlasting This your life special Omo no dulling dulling This one na for me For me When You been come for me Omoba Say nobi say e be like you dey hate My God no dey come when e dey late E no matter if your situation great At all at all, Na your loving be the great Your love put me on flows Oh my God Your love wey go fit to energize me Your love wey go fit to sanitize me Yeah yeah Cause my loving energize My loving sanitise When the enemy try to paralyze you Yeah yeah yeah My loving terrorise dem See my loving no be valentines No be once in a year love No be once in a year love My loving everlasting My loving everlasting
Writer(s): Marvel Onah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out