Lyrics

Is Remmy boi in the building Oh oh Yeah yeah Wetin make wey you dey love me endlessly aye Me I know say I do not deserve your love Olohun Oh no no no no You shine your light all upon me Na you wey dey give me rhythm Na you wey dey give me victory Lo lo lo love Lo lo lo love You wey give me Lo lo lo love Lo lo lo love You wey give me Lo lo lo love Lo lo lo love You wey give me Lo lo lo love Lo lo lo love Aye Na you be my testimony Number one prescription I'm way too high Supernatural invitation Love wey no dey dull me No dey give me story ooo You go leave the ninety-nine Run come looking for your boy Adura lo le se Just to enjoy this life I'm living Make you join me say eh eh eh Jesu jo jo wo Wo nu aye mi lo lo lo Darijimi Take my heart take my soul ooo Everything I give to you my lord ooo Lo lo lo love Lo lo lo love You wey give me Lo lo lo love Lo lo lo love You wey give me Lo lo lo love Lo lo lo love You wey give me Lo lo lo love Lo lo lo love Oooooh Love, love, love
Writer(s): Marvel Onah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out