album cover
Shine
10
Afro-Beat
Shine was released on May 25, 2022 by Icy Berg Entertainment as a part of the album 4G - EP
album cover
Album4G - EP
Release DateMay 25, 2022
LabelIcy Berg Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Andrew Datukut
Marvelous Andrew Datukut
Songwriter

Lyrics

Yehh ee
Whuu ee
Yehh eh yehh eh yehh eh yehh eh eh
Tricky baby
Uhhohh oh ye ye
Ehh say
Ehh
They want to see me fall
They want to see me flop
They want to tear my jersey
They hate to see me ball ouh
When dem see me charging up
Say they want to blow my charger ye
When dem see me climbing up
Say they want to fall my ladder
Cause we getting mulla
We sef dey lavida
Balling like pelelelele
The thing just dey pain dem pain dem
Some haters think say dem fit come sitdown for my chair
Some of the haters talk say dem no wan see smile for my face
But as e dey go
Rabba dey
Manner dey
Every day
Na holiday
Holiday
Yehyehyeh
As e dey go
Rabba dey
Manner dey
Every day
Na holiday
Holiday
Yehyehyeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Me sef wan geti paper
Me sef wan geti life
They see my fire burning
They just wan off the light eh
See when all the bad men
See me popping e just de pepper dem
For thisi mah tory omo say
E nogo favor them
Nobody can compete
With person wey Jah complete
Ah away bad energy ah away eh eh
Some haters think say dem fit come sitdown for my chair
Some of the haters talk say dem no wan see smile for my face
But as e dey go
Rabba dey
Manner dey
Every day
Na holiday
Holiday
Yehyehyeh
As e dey go
Rabba dey
Manner dey
Every day
Na holiday
Holiday
Yehyehyeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Aahh yeh yeh Aahh yeh yeh
Nobody fit kill my shine
Me sef wan geti paper
Me sef wan geti life
They see mah fire burning
Written by: Marvelous Andrew Datukut
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...