Credits
PERFORMING ARTISTS
Duncan Daniels
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Duncan Onyemuwa
Composer
Lyrics
My mother told me
Son you gotta live your life
Be the best whatever you try
Learn how to shine your eye oh
Mmadu Mmadu
Dem plenty for my hood oh
Suffer suffer
Na im full up the place
Mmadu Mmadu
Dem Plenty for my hood oh
Even to find food to chop
Is all by his grace
Heaven come save me
Been long I’ve been praying
I tried my best to face it all alone
I’m tired of facing
Pain & depression
I’ll find solution out this hole
Mmadu Mmadu
Dem plenty for my hood oh
Suffer suffer
Na im full up the place
Mmadu Mmadu
Plenty for my hood oh
Even to find food to chop
Is all by his grace
My mother told me
Son you gotta live your life
Be the best whatever you try
Learn how to shine your eye oh
My mother told me
Son you only got one life
Fight for what you believe is right
Always put up a fight
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
People dey suffer
Ordinary air wey we dey breathe
Who dey breath
E dey choke for throat oh
Wahala dey hia
The tin wey I see for area
Oil bunkering don fuck up the place
Mmadu Mmadu
Dem plenty for my hood oh
Suffer suffer
Na im full up the place
Mmadu Mmadu
Dem Plenty for my hood oh
Even to find food to chop
Is all by his grace
My mother told me
Son you gotta live your life
Be the best whatever you try
Learn how to shine your eye oh
My mother told me
Son you only got one life
Fight for what you believe is right
Always put up a fight
Written by: Duncan Onyemuwa

