album cover
Oga
588
Alternative
Oga was released on May 27, 2022 by BrymO as a part of the album Theta
album cover
AlbumTheta
Release DateMay 27, 2022
LabelBrymO
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM63

Credits

PERFORMING ARTISTS
Brymo
Brymo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Olofo'ro
Olawale Olofo'ro
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bigfootinyourface
Bigfootinyourface
Producer

Lyrics

[Verse 1]
She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perche
[PreChorus]
Okay, okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you?
Spread the pain to cast the coup
Okay, okay
You no dey taught well, oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
[Chorus]
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today, today the cup, e don full
[Verse 2]
Throw away, the tools dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch dey dem plenty
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh between her legs
[PreChorus]
Okay, okay
He dey talk mumble jumble, oga ó (Oga o)
Na wetin life do you?
Everything na to snatch for you
[Chorus]
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full
[Outro]
Eh, mm, mm, no, no
She no shoot am again, she drop the pistol na
She just comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him ears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass, phew
Dey bleed, him ears don go
Oga kuku dey hear word
Written by: Olawale Olofo'ro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...