album cover
For You
2,872
Alternative
For You was released on May 27, 2022 by BrymO as a part of the album Theta
album cover
AlbumTheta
Release DateMay 27, 2022
LabelBrymO
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Brymo
Brymo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Olofo'ro
Olawale Olofo'ro
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bigfootinyourface
Bigfootinyourface
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Na you be oracle
Are you a seer?
Na you, lemon grass and sheabutter for my skin
Na you be my switch play
Cut dem open dem bleed
And we dey stock up bright
And e dey burn so brighter
We know we get only each other
I dey the arms of the one wey love me the more
[PreChorus]
So e fit say themselves
And your own e tango with mine
We don comot from on top the shell
We belong to each other
[Chorus]
My heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for you
Na true
[Verse 2]
Na you be comforter
Na you be healer
Na you be melody when I need to sing
Na you be revealer, you dey show me all I fit be
And we dey stock up bright
And e dey burn so brighter
We know we get only each other
E dey always dey my mind
The only one I love
[PreChorus]
So e fit say themselves
And your own e tango with mine
We don comot from on top the shell
We belong to each other
[Chorus]
My heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for true
Me and you
Written by: Olawale Olofo'ro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...