Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mavick
Mavick
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mavick
Mavick
Composer

Lyrics

When everybody don Dey tire Na the time, I go turn up for you Soldier no go retire Walahi I go fight am for you Tell me Wetin you desire Sharp sharp make I run am for you They wan quench my fire All because, I Dey burn up for you Only you be the person wey match my energy Yes,I put you on top You are second to nobody For my song You are the melody My royal majesty This one be real no be fantasy You be my ecstasy Private trips me and you Tell me, what do you say I go give you love my boo I go give you no stress They want to spoil our love I swear them be nobody You be my somebody ooh ooh When everybody don Dey tire Na the time, I go turn up for you Soldier no go retire Walahi I go fight am for you Tell me Wetin you desire Sharp sharp make I run am for you They wan quench my fire All because, I Dey burn up for you Come make you see my woman Come to my hood make I show you my woman Know you wanna see my Bebe Come to my hood make I show you my Bebe Come make you see my woman Come to my hood make I show you my woman Know you wanna see my Bebe Come to my hood make I show you my Bebe Sweet sweet energy You give to me With good qualities combined You Dey bring me peace with your company Oh, you Dey Totori my mind Oh, Dumebi my heart Make you no go do me like dat oh Shey you Dey hear from me When everybody don Dey tire Na the time, I go turn up for you Soldier no go retire Walahi I go fight am for you Tell me Wetin you desire Sharp sharp make I run am for you They wan quench my fire All because, I Dey burn up for you Come make you see my woman Come to my hood make I show you my woman Know you wanna see my Bebe Come to my hood make I show you my Bebe Come make you see my woman Come to my hood make I show you my woman Know you wanna see my Bebe Come to my hood make I show you my Bebe
Writer(s): Victor Ejila, Victor Chimaoge Egboo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out