album cover
Sane
8
Music
Sane was released on June 3, 2022 by Independent as a part of the album Sane - Single
album cover
Release DateJune 3, 2022
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
SsRook.E
SsRook.E
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Option Beatz
Option Beatz
Producer

Lyrics

Uuuuhh
It's Rookie yeah yeah
Yeah yeah
Optionbeatz the baddest producer
Dear money
I no fit fight plus you
Me I no get no sense
Wey I go know kung-fu
If you no dey body ebi yawa oh
As man dey suffer others get control
Cus' everything we dey do we dey do for the money shege
Big shege money we dey search for Sor tey
If eno dey then wahala dey e
Cus' everything we dey do we dey do for the money shege
Big shege money we dey search for Sor tey
If eno dey then wahala dey
So now
If I no get money
Tell me sey my babe wey dey my side still go love me
And if I die today wey I get nothing for body
Tell me now wetin I go leff for mommy
So if money no come from the control
Wey e no come from the yard oh
Wey my mom start dey hung oh
Ebi Sane e Sane e
If money no come from the control
Wey my mom dey hung oh ooh
Wey my baby leff me go oooh oh
Yeah
Too many problems for my conscience
I dey search plenty money make I solve them
I no want nobody make e call me shege
(Call me shege Yeah)
I dey hustle
Make I confirm
I dey plan everyday e leff my movement
I dey wan make money no be play e ey
Mommy dey cry
Rent too dey die
So much suffering wey I see for my eyes
I dey wonder
I dey wonder uh uhhh
(I dey wonder)
Oh mommy dey cry
Rent too dey die
So much suffering wey I see for my eyes
I dey wonder
I dey wonder uhhh uhh
So now
If I no get money
Tell me sey my babe wey dey my side still go love me
And if I die today wey I get nothing for body
Tell me now wetin I go leff for mommy
So if money no come from the control
Wey e no come from the yard oh
Wey my mom start dey hung oh
Ebi Sane e Sane e
If money no come from the control
Wey my mom dey hung oh ooh
Wey my baby leff me go oooh oh
Now man start dey cry
Start dey cry
Start dey cry 'Cus
Ebi Sane e
Now man start dey cry
Start dey cry
Start dey cry 'Cus
Ebi Sane e
So if money no come from the control
Wey e no come from the yard oh
Wey my mom start dey hung oh
Ebi Sane e Sane e
If money no come from the control
Wey my mom dey hung oh ooh
Wey my baby leff me go oooh oh
I wanna make money Yeah
I wan be sure
I wanna make money Yeah
I wan be sure
I got a lot of people they are knocking on my door
I wan be sure
I wan be sure Yeah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...