Music Video

Everytime
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to Magic - EP by Otega
ALBUMMagic - EPOtega

Credits

PERFORMING ARTISTS
Otega
Otega
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stephen oghenetega Ifedayo
Stephen oghenetega Ifedayo
Songwriter

Lyrics

Everytime I'm wrong Few times I'm right Many things i've done Plenty rivers i cross All the party wey we go All the skele wey we carry Everytime i worry E no dey pass money I too sabi o I too sabi o make over sabi No go kill person Shoe get size But na who get shoe Go dey reason size Brother no Dey gimme Komi kajola Update me make we share raba Everyday plus one kobo Is better than minus one kobo Shoja? I no know before e no dey I for no go the place e no dey Dem no tell me before e no dey If you don dey you don dey Many many things eye don see You can never come between Me and my money Giran nimi mi o n shomo mummy Keto bami ema ko lo ba jesu kristi I too sabi o I too sabi Make over sabi no go kill me Na over sabi dem kill person ooo Everytime i'm high Everytime i'm needing me Some green to set me ablaze I no fit die ten times So everyday i put my life on the line When finding my way Everytime i worry E no dey pass money I too sabi o I too sabi o Make over sabi no go kill person Every day i dey my dey Everytime i dey my side Everytime i hold my side Shey you hold your side?? Because many many things eye don see You can never come between Me and my money Giran nimi mi o n shomo mummy Keto bami ema ko lo ba jesu kristi Many many things eye don see You can never come between Me and my money Giran nimi mi o n shomo mummy Keto bami ema ko lo ba jesu kristi Tega kan bayi o
Writer(s): Otega Larry Ako Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out