album cover
Know Me
1
Hip-Hop/Rap
Know Me was released on June 3, 2022 by The Bad Company Music Group as a part of the album Pinky Promise - Single
album cover
Release DateJune 3, 2022
LabelThe Bad Company Music Group
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM62

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Intro :
Space
They go know me now
They go know me now
Space
Bridge 1:
No make lek sey you want know me
No make lek sey you want know me now
No make lek sey you want know me
No make lek sey you want know me now
When I don get ma victory
All man go tok sey they know me now
No make lek sey you want know me
No make lek sey you want know me now
Verse 1:
Make me that thing you go know me
Time wey I be go you be dey dey?
Life be di holli me cori, I turn back I give e doggy you be dey dey?
Man be don malla that coco, that coco
Esseh na now e start salla? Sallah
I take e I go back o locko, I give e some chokoh, I show e the way I be y’or
No make lek sey you di know me na now
Easy ma doh boh na thing wey I say
Look all this thing you di make ma’ a do
Gimme ma check, check, check
Make man no just go fo corner ma doh
Man wey go go I go slap e na pah
Even I do am weti you go do
If you want trouble na trouble go dey
Bridge 2:
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
Lemme that tori you tell me
I cam back o power lek sey I beat Paul Biya
Drive inside kwatta with corbillard
Fuck Illustrator and Publisher, uh!
Gimme ma soup
Tell e sey back up or not e no scare me now
Chorus:
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
When I don get ma victory
All man go tok sey they know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
Chombey lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
When I don get ma victory
All man go tok sey they know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
Verse 2:
Coucou booboo, im talking to you
You making ma heartbeat go faster that usain and its due to you
I tried I don’t know what to do
When im with you I feel like a balloon
For you ma check imma cut it to two
Or imma do anything money could do
Stay fo ma corner, (?)
I like when you dey fo ma corner, ma corner
We no go boleh like Makoma, Makoma
I take e then turn e to stoner, wah!
I take e we go fo some corner, splash!
I lie on top e like okada, splash!
I no be expect o be papa, chei!
I no be don tighten ma trouser, po pop o pop o
Bridge 3:
No make like sey you want know me na now, na
Everyday bonobo, no kobo, yah. Yah
Take a J, make a roll, blaze it na, pah!
Everyday pah
I say nobi na now
Chorus:
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
When I don get ma victory
All man go tok sey they know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
Chombey lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
When I don get ma victory
All man go tok sey they know me now
No make lek sey you be know me
No make lek sey you be know me now
Outro:
They go know me now
You know me na?
Space!
.
Written by: Spaceboy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...