album cover
Far Away
15
Afro-Beat
Far Away was released on June 2, 2022 by 3980481 Records DK as a part of the album Far Away - Single
album cover
Release DateJune 2, 2022
Label3980481 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Akiode Akinsanmi Oluwatosin
Akiode Akinsanmi Oluwatosin
Songwriter

Lyrics

Not again not again oo
You no fit break me again oo
Yeboo (Arrivederci beatz)
Me Amma inbuilt vibe
See demma call me Giwt
You no fit brake me twice
I remember all the lies
When no be say dem format my brain
I no fit ever forget all the pain
All the pain I go through for your matter
See me I cry die for for your matter
Cry so tey all my nose Dem full of catarrh
Wey all my eyes Dem full of water
(Full of water yeahhh)
Baby shoma duro
When nobody ofe duro
I no dey force you
Me I just dey ask you
Baby shoma duro
When nobody ofe duro
(Sey you go wait for meeee)
I no dey force you
Me I just dey ask you
Far Away Far Away
(Far away)
Far Away Far Away
(Far Away oyaa oo Malo oo)
Far Away Far Away
Better stay Far Away
Far Away
Far Away Away ooo
Why oo
Tell me why
Why all the lies
Tell me why you lie to me
Why you leave me
Why you say bye to me
You lock my heart in a prison
You left me without no reason
Anything you say me I do
Coz of you all my gees call me fool
Anything I do,I do for two
I think you love me coz you call me boo
But your boo pass two
Casted,asirititu
You fumble only you ten Boo
For one hole only you ten hmm
No more lies far away
Baby stay far away
Mashalaye
Baby stay far away
Keep it on a low make we soko
I don wise I no be bolor
Keep it on a low make we soko oo
I don wise I no be bolor ooo
Far Away Far Away
(Far away)
Far Away Far Away
(Far Away oyaa oo Malo oo)
Far Away Far Away
Better stay Far Away
Far Away
Far Away Away ooo
Keep it on a low make we soko
I don wise I no be bolor
Keep it on a low make we soko oo
I don wise I no be bolor ooo
You no fit play me like dice
Now I think I wise
You gat my feeling on the rise
Not now, back then no more lies
To you girl am addicted
But you shock me I got evicted
My heart is not more red
I no go lie all my feelings are dead
(Yeboo)
Written by: Akiode Akinsanmi Oluwatosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...