album cover
Pamper
32
World
Pamper was released on June 17, 2022 by Flashmoney as a part of the album Diamond - EP
album cover
Release DateJune 17, 2022
LabelFlashmoney
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Flashmoney
Flashmoney
Performer
COMPOSITION & LYRICS
God'spower Ukalom
God'spower Ukalom
Composer

Lyrics

[Verse 1]
Yeah yeah..yeah yeah..
Yeah yeah..yeah yeah yeah
Flashmoney flashmoney me again oh
Flashmoney..Flashmoney me again oh
Flashmoney
[Verse 2]
So many girls I Dey see
But if them come close oh
I go tell them as e bi
Tell them as e bi oh oh
A lot of them go Dey Waka about
Wooo wo
So many times I Dey tempted
But I no Dey taste them
Every morning when I wake up
Before I brush up
I Dey pray for no break up
Make nothing make me go fuck up
As I get you na Favour
Want to keep you like treasure
Only bi my Nebour
[Verse 3]
I still Dey thank God say
E give me girl like you
Give me girl like you
Give me woman like you
Give me woman like you
Give me girl like you oh
Give me girl like you oh
Give me woman like you
Give me woman like you
You Dey pamper me oh
Pamper
Na only you were Dey pamper me oh
Pamper
Even money no Dey you Dey pamper me oh
Pamper
You no Dey fail to Dey pamper me oh oh oh
Pamper me oh
Pamper
Na only you were Dey pamper me oh
Pamper
Even money no Dey you Dey pamper me oh
Pamper
You no Dey fail to Dey pamper me oh oh oh
[Verse 4]
Waka Waka
You no Dey Waka Waka
My baby no Dey hala hala
She no Dey disappoint like Amaka
Wo uwo
Waka Waka
You no Dey Waka Waka
My baby no Dey hala hala
She no Dey disappoint like Amaka
[Verse 5]
Every morning when I wake up
Before I brush up
I Dey pray for no break up
Make nothing make me go fuck up
As I get you na Favour
I wanna keep you like treasure
Only you bi my Nebour
[Verse 6]
I still Dey thank God say
E give me girl like you
Give me girl like you
Give me woman like you
Give me woman like you
Give me girl like you oh
Give me girl like you oh
Give me woman like you
Give me woman like you
You Dey pamper me oh
Pamper
Na only you were Dey pamper me oh
Pamper
Even money no Dey you Dey pamper me oh
Pamper
You no Dey fail to Dey pamper me oh oh oh
Pamper me oh
Pamper
Na only you were Dey pamper me oh
Pamper
Even money no Dey you Dey pamper me oh
Pamper
You no Dey fail to Dey pamper me oh oh oh
[Verse 7]
IHear
Written by: God'spower Ukalom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...