album cover
With you
577
Afro-Pop
With you was released on June 8, 2022 by Alpha Male Music as a part of the album With you - Single
album cover
Release DateJune 8, 2022
LabelAlpha Male Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Igomah moses okim
Igomah moses okim
Songwriter

Lyrics

I wanna ride I wanna ride
With no speed limit wanna ride you to the sky yay yay
And if I tell you no be lie
Wanna be with you for the rest of my life
Say big bad girls dem dey eh
But all their offers I deny
Coz your love e dey do me one kind
Always want you to be mine
I no dey chop belle full
Girl this your beauty make me feel like a fool
If I get more cash I go spend am on you
Baby come to me make we do Rande vouuuuuze
And I can't stop loving you
Till the end of time wanna be right by you
If they ask you tell them say na me get the food
I no fit share am with twoooo
I no fit share am with twoooo
My lady Gaga
With you I'm better
This your smile e dey cool my temper
Give me kiss to your heart make I enter
Abeg treat me proper
Make I no go run down
If you leave me girl e fit shake my mental
Even if na point of death I fit enter
Coz I fit to kpai for you one day
I turn your Uber man I ride for you all day
On the other room I ride on you all night
So baby girl no use me the play
Written by: Igomah moses okim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...