album cover
Lover
316
African Dancehall
Lover was released on April 1, 2022 by AMG X SHATTA MOVEMENT as a part of the album Crossroads
album cover
Release DateApril 1, 2022
LabelAMG X SHATTA MOVEMENT
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Shatta Wale
Performer
Medikal
Medikal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuael Adu Frimpong
Samuael Adu Frimpong
Songwriter
Charles Nii Armah Mensah Jr.
Charles Nii Armah Mensah Jr.
Songwriter
Yoofi Mayne
Yoofi Mayne
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shatta Movement
Shatta Movement
Producer
Beyond Kontrol
Beyond Kontrol
Producer
TML
TML
Producer

Lyrics

[Chorus]
Them go say them go do, them go talk oh
Buh you go be my lover
If them no like make them bore oh
You go be my lover
This love this love on God oh
You go be my lover lover lover lover lover lover
You go be my lover
[Verse 1]
The way you dey make me feel
I want you to feel
The loving you dey show me oh
I dey show you oh
Who ever say my baby Sanya go dey end for Paga
I say I no fit take it oh mama you dey try me oh mama
Who ever say my baby Sanya go dey end for Paga
I say I no fit take it oh mama you dey try me oh mama
I go vex ohh
[Verse 2]
Loving you loving you loving you all day
Loving you loving you loving you all night
Loving you loving you loving you all day
Loving you loving you loving you all night
[Chorus]
Them go say them go do, them go talk oh
Buh you go be my lover
If them no like make them bore oh
You go be my lover
This love this love on God oh
You go be my lover lover lover lover lover lover
You go be my lover
[Verse 3]
Stubborn
Wo pɛ car?
Wopɛ dan?
Wopɛ cash anka wokɔ busa hwan?
Hami gbɛ, mame kwan
Mayɛ sɛ light soup nkwan
Forgeti ECG you be my light
When I dey take off you be my flight
Check check 1 2 you be ma mic
Tyson anybody try we go fight
Sradinam mebɛ we wo
Akoma police mebɛ kye wo
Borɔfrɛ na abre kɔɔ me bɛte wo
The things I go do, wo yɛm bɛhye wo
No be joke fe mano mwuah
Yebe bu mmpa
Mɛhyɛ nkɔm, Owusu Bempah
Call me daddy like you be my daughter
You make my heart beat gbumgbumcha ei
Bombocleat
Figure eight
Smoke them cigarette
6pm don't be late
Miss Universe they cyant nominate
[Chorus]
Them go say them go do, them go talk oh
Buh you go be my lover
If them no like make them bore oh
You go be my lover
This love this love on God oh
You go be my lover lover lover lover lover lover
You go be my lover
[Outro]
Stubborn
Stubborn
Unklebeatz eh
Stubborn
Paah paah paah paah
Written by: Charles Nii Armah Mensah Jr., Samuael Adu Frimpong, Yoofi Mayne
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...