album cover
Smiling
68
Afro-Beat
Smiling was released on June 9, 2022 by 3898228 Records DK as a part of the album Smiling - Single
album cover
Release DateJune 9, 2022
Label3898228 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jacob Omorefe Ogie
Jacob Omorefe Ogie
Songwriter

Lyrics

Lots of girls come my way and they want to stay
Self contain for your heart I dey
2gb memory me I nor get space
Prison break me I nor escape
Lasisi want your body
And shola want your money
But me I bring you loving
Kor kor kor girl I be knocking
Girl I know you be nor be passport But I only see your face
You get that thing for you body wey dey make me wanna craze
Other girls them call me daddy but I show them orphanage
Coz na you wey me I want so baby hope you feel the same
Coz girl when you smiling
Lotta girls them be eyeing
God spend much time for designing
Girlie no whining
Girlie when you smiling
Lotta girls them be eyeing
God spend much time for designing
Girlie no whining
Wetin you wan buy girl me I want to pay
When you smile girl you make my day
And I know you carry trouble
But the boy Na standard troublemaker
Love e hold me for my knicker
What i fit do for anita
Her body nor be balanced diet
But anytime wey She come me i eat her
Girl I know you be nor be passport but I only see your face
You get that thing for you body wey dey make me wanna craze
Other girls them call me daddy but I show them orphanage
Coz na you wey me I want so baby hope you feel the same
Coz girl when you smiling
Lotta girls them be eyeing
Godi spend much time for designing
Girlie no whining
Girlie when you smiling
Lot of girls them be eyeing
God spend much time for designing
Girlie no whining
Hey babe
I know you're in the studio right now
Been thinking about us a lot recently
Call me when you get this
I love you
Written by: Jacob Omorefe Ogie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...