Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr Drew
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Andrews Commey Otoo
Songwriter
Rebecca Chinonso Arinola
Songwriter
Asare Bediako Desmond
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
HIGHLY SPIRITUAL MUSIC
Producer
TML
Producer
Lyrics
Seley!
Mmhhh I dey wonder
If you ever think of me girl I dey wonder
Oh Raybekah
It’s been a while I heard from you
My sugar
This is my letter
Yee-yeeee me girl yi egya me aa
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
Yee-yeeee me girl yi egya me aa
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
If you don't love me tell me make I dey know
The kind of thing wey you do me no be so
Oh baby, see na you dey make me kolo oo
And it is you, only you I wanna know
Oh darling, you know that I miss you
This long distance is killing me and it is true
'Cause you I need you right beside me but
The things wey you do noi make me sorji
Yee-yeeee me girl yi egya me aa
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
Yee-yeeee me girl yi egya me aa
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
It wasn't me it wasn't me
But I know e funny me e funny me
One man's meat is another man's meat
Everybody dey eat ei
It wasn't me it wasn't me oo
But I know e funny me e funny me
One man's meat is another man's meat
Everybody dey eat ei
Yee-yeeee me girl yi egya me
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
Yee-yeeee me girl yi egya me aa
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
Yee-yeeee me girl yi egya me aa
Yee-yeeee ah me girl yi egya me
Written by: Andrews Commey Otoo, Asare Bediako Desmond, Rebecca Chinonso Arinola

