Credits
COMPOSITION & LYRICS
Stanley Okorie
Songwriter
Lyrics
Labourer plenty work won break em bone oh
Oga dey for office laptop and phone oh
Another man put hand for head em dey think oh
Wetin all of them dey find
Nah the cash
If you get am nah
How are you
If you nor get am
Who be you
Leave matter pepper nah pepper
Money good ooh
If you get am nah
Sugar
If you nor get am
Suffer
Leave matter poor man life nah wa
Money good ooh
Written by: Stanley Okorie

