Music Video

No More (feat. VjayXtra)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joseph Uwalaka
Joseph Uwalaka
Songwriter
Victor Jamiu Isiaka
Victor Jamiu Isiaka
Songwriter

Lyrics

Many words for mouth no know where to start Everyday sleepless night still no alert When I look around see all my friends dey buy this ride that baba aswear E dey burn my heart Baba please abeg come online make we chat See john status see wetin the niqqa dey cart Nah you talk am mathew 7:7 say make we ask And it shall be given to you baba since I dun dey ask Baba abeg gimme signal, any sign of hope So i fit dey cope Tired of feeling bittered baba E dey hurt my soul Pushing me to do things in life that I'm not suppose Groundnut and sugar dey na your garri remain make i soak Say my "making it" na Glo... Make I know Cuz I no get why my blessings till now still dey load At my age I'm still broke wtf! I've always needed you father but this is the time i need you the most I'm losing my energy Even tho is just a touch My faith be like aba jeans Baba e dun dey wash... Yam n bread dun ready Wetin just remain na your sauce I'm not a prisoner of course i hv the right I'm your son Tell me now what is wrong Why I still dey where I dey before Answer me abeg baba please pick my call. So pained all this tears flowing from my eyes n all. For me to yarn like this you supposed know say e get where e touch... Time and patience all they say I'm tired of all of this No i can't take this No more... No i can't take this No more... Wetin i go do again Have been waiting ever since No i can't take this no more... No i can't take this no more... No More... No i can't this no more... No i can't take this no more... So I wan talk m as E be me for inside my heart This country hard, I no even know were to start Whether to give m blowjob self if Ego stand to understand say E don reach time to rise But base on prize our leaders just dey disguise They use our brain because we self don loose guard To think it's right to leave everything to Jah But I suggest that we blow them to the ground Time and patience all they say I'm tired of all of this No i can't take this No more... No i can't take this No more... Wetin i go do again Have been waiting ever since No i can't take this no more... No i can't take this no more... No More... No i can't this no more... No i can't take this no more...
Writer(s): Joseph Uwalaka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out