Lyrics

Bring that booty closer I gotta sanctify I'm a big man 100 Percent certified Wanna taste everyone Never satisfied Lati primary five Wonti momi I be jagaban Lolade Jumoke Ati Suliya Hadija basira pelu aunty kudirah Sofun shalewa Ko wami Wale wa Motun duro for a long time Eni lo sare wa Eni ko sare wa gbagbagba Tesojue Koma loma pe e ni agbaya Oya tatata Oya gbagbagba Taba setan ama jeun Watun gba transfer Sho ma le shalaye Taba gbe e trabaye Baddest in the game Ok what's my name? So you have to do everything I say Cuz all I say Is definitely going to pay So I gotta put a bet on you niggas Twenty twenty two na my year Shey you see that Hits upon hits and I mean am You go watch am If I talk say you go feel am You go see am On your tv make you check am If you got a beef You share am This one na my country cruise See as e bam Omo I go wan finish you You go feel the heat Abi you wan step into my shoes It won't fit I Dey hot And I'm better than you This no be diss Shey you see Mumu rappers don dey hiss Go chop your beef Oya relax Look the camera Pose when I say cheese Go to your mate Tell them say you jam a big fish Make I release Open your mouth bitches Ani kan help wa Wontu ni ka help won Boss na my song be this You go check it or Won gbo Wontu jekin soro tan O simple but one two three But miofor Nobody dey when I dey Where I dey when I dey My guy where you dey When I dey play all my games For my dey when I dey where I dey Tell me where you been dey When I reach where I dey And you dey where you dey If you famz Swears na money you go pay But if you Dey where I dey And you Dey where I dey everytime Walai e go pay Shey you get?
Writer(s): Fasuyi Akinwale Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out