Lyrics

They call me jaywillz They call me jaywillz Kojo oo ehhi, ahh Baby im here for steady Call me me on the phone when u need me If you need that kind guy wey go hold you Come tonight I dey find you Baby I'm here for steady Come tonight when you need me If you need that kind guy wey go hold you Come tonight I dey find you cos You turn a man to mandela, fighting for your love Any night or weather, fighting for your love You turn a man to mandela, fighting for your love Any night or weather fighting, for your love You're the only one for me I don decide If you wan kolobi I'm on this side The only one for me I don decide If you wan kolobi I'm on this side She wan kolobi, she say she wan kolobi now She wan gum body, she want me to gum body now You have no idea, plenty things wey man don see Plenty reasons I don give Your matter dey make me wan commit now Ehnn ehnnn, it's okay okay with me o Nothing will ever be the same Anything for you Wetin I gain if me I no pay With you in my life, I'm okay okay Eye adaba, ma lon fo loke No go lose guard, oko won lode You're the only one for me I don decide If you wan kolobi I'm on this side The only one for me I don decide If you wan kolobi I'm on this side My friends say them jazz me (ouhh) I just wanna be your chargie o When u need someone to talk to My friends say them jazz me I just wanna be your chargie o When u need someone to talk to You're the only one for me I don decide If you wan kolobi I'm on this side
Writer(s): Okikiolu Awoyele, Irabor Emmanuel Osemudiamen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out