album cover
Hustle
4
Alternative
Hustle was released on July 22, 2022 by Down 4 Whateva Entertainment as a part of the album From Ikoyi with Horns
album cover
Release DateJuly 22, 2022
LabelDown 4 Whateva Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Baba Kuboye
Baba Kuboye
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Baba Kuboye
Baba Kuboye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lussh
Lussh
Producer

Lyrics

Heba aji aji aji aji aji aji
Uhn Big Baba – Down 4 Whateva
Hustle oh, hustle oh – my sister I hustle oh
Hustle oh, hustle oh – my brother I hustle
Hustle oh, hustle oh – sometimes na double
Hustle oh, hustle oh – I swear down I hustle oh
Yeah one time for everybody wey dey (hustle oh)
Oluwa God smile down on my (hustle oh)
I get my mind for this bar – na why I just dey (hustle oh)
Me sef I want better car na why I just dey (hustle oh)
Yeah No talk nonsense to me and my (hustle oh)
Yeah No come disrespect me and my (hustle oh)
By force by force by force we must to dey (hustle oh)
Who God don bless no man can curse with the (hustle oh)
Hey No food for lazy man oh, (No food for lazy man)
Make you work and use your hand oh cos (No food for lazy man )
I say – no food for lazy man oh (No food for lazy man)
Make you waka use your leg oh cos (No food for lazy man)
I say I waka waka waka (waka waka waka)
I go many places (waka waka waka)
I dey hustle dey go (waka waka waka)
I dey huste dey go (waka waka waka)
I dey waka waka waka (waka waka waka)
I go many places (waka waka waka)
I dey hustle dey go (waka waka waka)
I dey huste dey go (waka waka waka)
Hustle oh, hustle oh – my sister I hustle
Hustle oh, hustle oh – my brother I hustle
Hustle oh, hustle oh – sometimes na double
Hustle oh, hustle oh – I swear down I hustle
left and right Up and down make you (hustle oh)
Front and back and for side make you (hustle oh)
Morning or for night just dey (hustle oh)
Cant stop wpt stop (hustle oh)
Yeah on my Israelite journey (hustle oh)
Money on my mind and my mind on my money (hustle oh)
Dog eat dog na the jungle we dey (hustle oh)
Bow wow wow yippie yo yippie yay (hustle oh)
Hey No food for lazy man oh, (No food for lazy man)
Make you work and use your hand oh cos (No food for lazy man )
I say – no food for lazy man oh (No food for lazy man)
Make you waka use your leg oh cos (No food for lazy man)
I say I waka waka waka (waka waka waka)
I go many places (waka waka waka)
I dey hustle dey go (waka waka waka)
I dey huste dey go (waka waka waka)
I dey waka waka waka (waka waka waka)
I go many places (waka waka waka)
I dey hustle dey go (waka waka waka)
I dey huste dey go (waka waka waka)
Written by: Baba Kuboye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...