album cover
Different Level
13
Dance
Different Level was released on June 6, 2022 by KUAVE as a part of the album Different Level - Single
album cover
Release DateJune 6, 2022
LabelKUAVE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kuave
Kuave
Performer
dj lasgidi
dj lasgidi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Arinze Sylvanus
Arinze Sylvanus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatbyleo
Beatbyleo
Producer

Lyrics

im on a different level
dem no know my story
as dem dey smoke thier kpoli
me i dey hustle slowly
Nigba t\'in mo deh hustle
Oluwa shanu mi,
i no get time to dey argue with anybody wey wan do gra-gra
shanu mi
dey say something must to kill a man
hustle no fit killi person
no sleeping on a bicycle
make the money n feel alright
tell da bar man bring more bottles
las las we go dey alright
endorsement don dey plenty for my front oh
thanking GOD day and night
oluwa change my story oh
story story , story story oh
I\'m on a different level
story story , story story oh
kosi n\'kankan to le shey wey the pay no go dey for you
Nigba tin mobere si\'n mo jaiye mo mope aiye dun.
I\'m on a different level
Dem no know my story,
as dem dey smoke their pkoli,
me I dey hustle slowly,
Nigba t\'in mo deh hustle
Oluwa shanu mi,
i no get time to dey argue with anybody wey wan do gra-gra
shanu mi
dey say something must to kill a man
hustle no fit killi person
no sleeping on a bicycle
make the money n feel alright
tell da bar man bring more bottles
las las we go dey alright
endorsement don dey plenty for my front
thanking GOD day and night
i no fit tell you
all the thiny wey i see
before i ever reach this bus stop
and this bus stop wey you see
my brotherman e no go ever be my last stop
plenty people wey dem go talku talku
no go lemme drink water n drop cup
as i sidown for corner praising jehovah
e dey bless me non stop yea ehhhh
im on a different level
dem no know my story
as dem dey smoke thier kpoli
me i dey hustle slowly
Nigba t\'in mo deh hustle
Oluwa shanu mi,
i no get time to dey argue with anybody wey wan do gra-gra
shanu mi
dey say something must to kill a man
hustle no fit killi person
no sleeping on a bicycle
make the money n feel alright
tell da bar man bring more bottles
las las we go dey alright
endorsement don dey plenty for my front
thanking GOD day and night
Written by: Arinze Sylvanus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...