Music Video

Ginnyginius - Call It a Day (Live Performance with the Aristo Band at Reflex Studio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Olawale Aluko
Oluwatosin Olawale Aluko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lammyde
Lammyde
Producer
Wxla
Wxla
Mixing Engineer
Stephkeyzz
Stephkeyzz
Assistant Mastering Engineer

Lyrics

Sometimes e dey be like that Keep it moving don't you dare Slack Face front bone weytin Dey for your back E no pass like that Ka ma jaiye oooo and call it a day No stress aiye ni mo n se Burn bush and take the evil away It's a happy day Ka ma jaiye oh i'm blazing again This race i'm running again Everyday i dey pray to God for Aje Aje oh ooo aje The journey tough (Aii) I'm still going Mind to many possibilities i'm still knowing All I ever want to Reap i'm still sowing Cash money cash crops cash cow I'm still growing (Aii) Don't play with me i'm too vein when I'm rapping Bars to make fuckertyy leave before 4:30 Salute to my brothers Wey dey steady push me Big ups I swear to God I miss Houston Okeivor no lies brother e don tey Akeem Diya eyan temi yen ni Agege I pray to God say as una dey find aje Una go see Aje Una go touch Aje Ka ma jaiye oooo and call it a day No stress aiye ni mo n se Burn bush and take the evil away It's a happy day Ka ma jaiye oh i'm blazing again This race i'm running again Everyday i dey pray to God for Aje Aje oh ooo aje Aje Aje oh ooo aje I see myself living all the dreams I've had without Ecstasy I see myself raising up the bar so high and i'm out of reach Badman can not run my race I don dey look Uche face Tell me weytin you dey face My own reality nah craze too (Aii) Swagged out they say Hi ti wan ba ri Omo na But factory closed ko de si Omo mo Snake and ladder wan fe lo mo Omo nor But ghetto Yute firm mo ka scope Omo nò Sometimes e dey be like that Keep it moving don't you dare Slack Face front bone weytin dey for your back E no pass like that Ka ma jaiye oooo and call it a day No stress aiye ni mo n se Burn bush and take the evil away It's a happy day Ka ma jaiye oh i'm blazing again This race i'm running again Everyday i dey pray to God for Aje Aje oh ooo aje Aje Aje oh ooo aje
Writer(s): Oluwatosin Aluko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out