Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bigiano
Bigiano
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bigiano
Bigiano
Songwriter

Lyrics

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
No shayo o, no shayo o
All of una must shayo
I no go fit, I no go fit
No shayo o, no shayo o, no shayo o
All of una must shayo
First of August na the date o
Na so me and my friends sit down, we relate o
Say make we gather people come jubilate o
'Cause na my success I dey try celebrate o
You see, you can't afford to come late o
'Cause my gate go dey close like eight o
And if you come so quick and corporate o
Girls dem yapa you can start to relate o, late o
And if you wan to chocolate o
Kpoli and drink already don circulate o, late o
But if you feel intoxicate o
Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile
Nobody fighting in this place o
'Cause if you do you go enter police case o
Omo I cannot shout, I can start to dictate o
If you love yourself, give yourself brainy straight o
Kpoli go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
'Cause I gat everything to make you surrender
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
Shayo don dey flow
Everybody dey kolo
All of una must shayo
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey flow
Everybody dey kolo
All of una must shayo
This party no be joke o
All the place just dey full of smoke o
All the boys wey dey dance don dey toast o
Even all the girl don high but dem compose o
Bend your waist and take it slow o
Dance to the beat as Bigiano just dey flow o
This na my time make I spend my dough o
Even if I like I go smoke Igbo o
If you never hear this on your radio
Mtv Base go love to play all of my video
Alaba go sell I go carry all my money go
Ghana must go meje must full of owo owo
University dem dey shout Bigiano
Polytechnics don dey hala Bigiano
London people don dey find Bigiano
Ameriacan, Jamaica, all o
Kpoli go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
'Cause I gat everything to make you surrender
You no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
Shayo don dey flow
Everybody dey kolo
All of una must shayo o
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
Shayo don dey flow
Everybody dey kolo
All of una must shayo o
This party no be joke o
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself, naw
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
Shayo don dey flow
Everybody dey kolo
All of una must shayo
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
Shayo don dey flow
Everybody dey kolo
All of una must shayo
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
No shayo o, no shayo o
All of una must shayo
I no go fit, I no go fit
No shayo o, no shayo o, no shayo o
All of una must shayo
I no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
No shayo o, no shayo o
All of una must shayo
I no go fit, I no go fit
No shayo o, no shayo o, no shayo o
All of una must shayo
Written by: Bigiano
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...