album cover
MIDF
21
Afro-Beat
MIDF was released on June 20, 2022 by Chris Lera as a part of the album MIDF (feat. Chris Lera) - Single
album cover
Release DateJune 20, 2022
LabelArtist
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chris Lera
Chris Lera
Performer
Xoundz
Xoundz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bello Favour Akeem
Bello Favour Akeem
Songwriter
Sunday Emmanuel
Sunday Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Dstring Production
Dstring Production
Producer

Lyrics

Mr. Oyebo
Onna sing song
Oyebo, Mr. Oyebo
Dagbana, sey mio lagbaja o
Sukere-fakere, omo elele wetin dey sup?
Na money I dey find, na money I dey find
Na money I dey find, na money I dey find
Ase mo n'wa
So many times you guys no dey see me online
On time, anyhow you see me combine
For long time
I don wait for this game for worldwide
Selense (ay)
Make the money dey come selense (ay)
Gimme orobo or that pelebe
After the show, s'oma wa milale (yeah yeah yeah)
S'oma wami 'lale
She start to act funny
Now she ride on me
Later she squirt on me (yeah yeah)
Loba gbemi de'be (yeah, yeah)
Omo ase, komo pe mo japa
Na money I dey find, na money I dey find
Na money I dey find, na money I dey find
Ase mo n'wa
Na money I dey find, na money I dey find
Na money I dey find, na money I dey find
Ase mo n'wa
Two, four, seven on the grind
All about the paper (oh paper)
If not about the paper, I see you later
Mo japa, polongo
Make the money dey come selense (ay)
Gimme orobo or that pelebe
After the show, s'oma wa milale (yeah yeah yeah)
S'oma wami 'lale
(Na money I dey find, na money I dey find)
(Na money I dey find, na money I dey find, ase mo n'wa)
Na money I dey find, na money I dey find
Na money I dey find, na money I dey find
Ase mo n'wa
Ase mo n'wa
Ase mo n'wa
Written by: Bello Favour Akeem, Sunday Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...