album cover
Originator
album cover
Originator was released on June 23, 2022 by Tee Smart as a part of the album Originator - Single
June 23, 2022
LabelTee Smart
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh oh oh hmmm hmmm
Yeh
Eh eh ehh
hmmm
Smart level
Originator
Is this a mistake
Oh no God this is not suppose to be
Ewo awon timo gboju le
won japa
boy with no future won laye lon shemi
Trust me on God one day go be like
Is that not the same guy
Wey dey beg for food wey dey trek for hood No time to check time
Monday to friday we inside
if i fall i go rise
you blow i go blow you go shine I go shine
las las you okay we alright
Say I no go work in vain
emi oni taraka laye
Ojo tebi pa ona baba kin mashey bawon jade
ibi ori magbemi de
Ki ese mi gbami trabaye
All way na way no cap but dem go still dey hate
Nothing you fit do
Kosi boshele te aye lorun if story change for you
Won anipe otin jale otin gbebon
Even after school
Omo wa ishe kori ishe
Ode kawe o gba oye dem go still badmouth you
Won ani komo iwe ka ko mo iwe ko
Steady steady on my grind
e come still be like say
badman no dey try (oh aye eh)
On a lowky lowkey man dey sad
But dem no see the pain
woni kini dada mi fe da
As far say my battery never low
omo ope still dey carry go
Been long coming to quit is a no
No entry no exit no where to go
Gone are those days no letting go
E get as e be man down and broke
Is this a mistake
oh no God this is not suppose to be
Ewo awon timo gboju le
won japa
boy with no future won laye lon shemi
Trust me on God one day go be like
Is that not the same guy
Wey dey beg for food wey dey trek for hood No time to check time
Monday to friday we inside
if i fall i go rise
you blow i go blow you go shine I go shine
las las you okay we alright
Say I no go work in vain
emi oni taraka laye
Ojo tebi pa ona baba kin mashey bawon jade
ibi ori magbemi de
Ki ese mi gbami trabaye
All way na way no cap but dem go still dey hate
Segha mix this
Written by: Tee Smart
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...