Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jay The King
Performer
COMPOSITION & LYRICS
John James Olikpe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
beatsbyMayor
Producer
Lyrics
Ashana ti o lowo
Won pe ni olosho (oloun)
Fuwonje (walaai)
I see this fine lady
She’s walking pass me yeh yeh
I say hello baby
What’s your name ? (What’s your name baby girl?)
She tell me say
I no Dey follow follow
I no Dey follow broke boys ye
Make sure you make money
My brother make money
E Dey stop plenty bullshit (oloun)
Make sure you make money
My brother make money
E Dey stop plenty bullshit
E get plenty plenty bullshit
Wey no suppose Dey happen
Wey no suppose Dey happen
Wey no suppose Dey happen
E get plenty plenty bullshit
Wey no suppose Dey happen
Wey no suppose Dey happen
Wey no suppose Dey happen
When you get money dem wan famz you
When you no get,na who born you
Who born Monkey wey no Dey chop banana
Oloun ma je kin ri wahala
Make sure you make money
My brother make money
E Dey stop plenty bullshit (A word is enough for the wise)
Make sure you make money
My brother make money
E Dey stop plenty bullshit
Owo ni mo nwa Kiri
Oloun ma je koro mi wo kirikiri
Owo ni mo nwa Kiri
Oloun ma je koro mi wo kirikiri
Owo ni mo nwa Kiri
Oloun ma je koro mi wo kirikiri
Owo ni mo nwa Kiri
Oloun ma je koro mi wo kirikiri
Make sure you make money
My brother make money
E Dey stop plenty bullshit ye ye
Written by: John James Olikpe


