album cover
Rotate
album cover
Rotate was released on June 23, 2022 by FREESMOKE as a part of the album The WAVY TAPE, Vol. 1
June 23, 2022
LabelFREESMOKE
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Asamapata
Sampata ye
Kri kata kri kata yeh
Free from my way
I Dey lane many times enemies them ah try dem ah wishing bad on me
Many man think they can stop me
Bad man I giddem Melodies
And all the gya them ah feeling the sound
Them ah dance to the sound
Tlove my Melodies
The way she bust a whine
You know ma felony
And she wan make we gumbody
Rotate rotate
C ome to my place oh Make you show case
Gyrate
Impress oh
No go dey disgrace
What Dey sup what the mater
Bring another sound for the zanga
When my gbedu drop
You know na final
Looking for the one
They no fit find
For the wey go cure my fire
Right in one wey go cure my fire
Came a long way thru all the trials
And tribulations
I do my thing I no dey loud am
Light my joint I no fit fight am
Many man Dey go Dey fight am
For the sound I no be novice baby
I been waiting for a long long time
No motherfucker fit to kill my shine
I Dey lane many times enemies them ah try dem ah wishing bad on me
Many man think they can stop me
Bad man I giddem Melodies
And all the gya them ah feeling the sound
Them ah dance to the sound
they love my Melodies
The way she bust a whine
You know ma felony
And she wan make we gumbody
Rotate rotate
C ome to my place oh Make you show case
Gyrate
Impress oh
No go dey disgrace
Written by: Bunige Benson batna

Loading...