album cover
Bustop
3
Electronic
Bustop was released on February 15, 2021 by Bigcrown as a part of the album Bustop - Single
album cover
Release DateFebruary 15, 2021
LabelBigcrown
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bigcrown
Bigcrown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ononenyi Kingsley
Ononenyi Kingsley
Songwriter

Lyrics

verse 1: Girl na you go be my wife
me and you go dey for life
girl na you i go show to my daddy ooo
to my mummy oooo
say na you wey go born my baby oo
my ejima ooo
chorus:
baby girl say lie lie lie lie
nobody reach you lie lie lie lie
i don rech my bustop finally
and i sack driver tell am bye bye bye bye yeah
verse 2
baby girl make i bend my knee make you take my ring make we go see daddy
come baby girl make we say i do make you take my name make we drink pami
say Nwata nwayi agbakalamisi ooo ogbakalamisi ooo
oblongata don break ooo, e don break ooo
baby dance for me oya shake body make I spray money
baby smile for me oya strike a pose make we take photo
oya change your style make you call your friends make dem run come close oo
baby one plus one only me and you to the honey moon ooo
BRIDGE: my wonder woman
na you wey my pikin go call mama
we go carry our bobo and baby we go travel to go see grandma
me and you go dey forever
cus in you I\'ve found a treasure
 
chorus:
say lie lie lie lie
nobody reach you lie lie lie lie
i don rech my bustop finally
and i sack driver tell am bye bye bye bye yeah
OUTRO: Girl na you go be my wife
(You go born Ada my baby Ada my baby)
Me and you go dey for life(Okpara my bobo Okpara my bobo)
say na you i go show to my daddy o to my mummy o(I go be your Romeo)
say na you wey go born my baby oo my ejima oo(cus na you wey go be my forever yeahhhhh)
Written by: Ononenyi Kingsley
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...